Love Poem: AFRICAN QUEEN

AFRICAN QUEEN

AFRICAN QUEEN:
INTRO:
This is ANDERSON WALKINGSHOES... 
My Baby... Yeah ma Baby.. 
You be too pretty (pretty lady)
You too sexy...my sexy buddy. 
Your skin..your skin really be fluffy. 
You alone I go fancy(you alone I go fancy). 
Ooooo...wooooo...haaaaa...woooooohh
VERSE 1:
Make you thrill me with your lips...(lips) 
Since I dey crave for your charming kiss...(kiss)
Anytime I go sight you then my heart start dey beat.
I swear then my sorrows cease. 
Your beauty then get me back on ma feet. 
Crazy, you be too sweet,
Crazy, you be too sweet... (sweet)
Allow make I feel the savour from your hair an feet. 
I no go mind sef if people claim sey I be greedy,
Sake of I won make you be ma own alone,(dearly) 
My Baby... Yeah ma Baby.. 
You be too pretty (pretty lady)
You too sexy...my sexy buddy. 
Your skin..your skin really be fluffy. 
You alone I go fancy(you alone I go fancy). 
Ooooo...... Oh yeahhhh....... Ooooo... Yeaaah
CHORUS:
Ooooh African Queen... 
Queen of ma heart... 
In you I dey sense true love (I dey feel am) 
Kill me with your charm...
Make you blind me with your real love
Oh yeah...oooohhhh....hmmm....
Wow.... 
Abeg cuddle me with your arm. 
Since I won sleep in your palm...
For you alone...I  mean you alone... 
I won drink from your love cup.
Ma heart dey your hand. 
Ooooo...ooooo...ahaaahaaa
VERSE 2:
Your character alone dey prove sey you be real African woman. 
(real Akan woman) 
Your soft voice go be treasured by every man(every man):
Respect an decency your hallmark. 
Show me green light make wonna love fire spark,
Oh Yeah...Oooo...Yeaaaahhh....
Make Wonna love light get we on di right track.
So sey life go be great for the two of us. 
Your glowing skin be expensive... Pitch Black. 
Brighting every corner you go stand. 
Why I go allow make you leave ma hand, 
After I suffer to win your heart? 
Oya, that no go happen da...
That no go happen da... 
Having you na my greatest honour...
Ooooo...... Oh yeahhhh....... Ooooo... Yeaaah
Ooooo...Ooooo...Wooo... 
This is ANDERSON WALKINGSHOES.... 
CHORUS:
Ooooh African Queen..
Queen of ma heart... 
In you I dey sense true love (I dey feel am) 
Kill me with your charm...
Make you blind me with your real love
Oh yeah...oooohhhh....hmmm....
Wow....
Abeg cuddle me with your arm. 
Since I won sleep in your palm...
For you alone...I  mean you alone... 
I won drink from your love cup.
Ma heart dey your hand. 
Ooooo...ooooo...ahaaahaaa
CHORUS:
Ooooh African Queen...
Queen of ma heart... 
In you I dey sense true love (I dey feel am) 
Kill me with your charm...
Make you blind me with your real love
Oh yeah...oooohhhh....hmmm....
Wow.... 
Abeg cuddle me with your arm. 
Since I won sleep in your palm...
For you alone...I  mean you alone... 
I won drink from your love cup.
Ma heart dey your hand. 
Ooooo...ooooo...ahaaahaaa